You already know ooh uwww AAA
Sebi them say Iran meta kokin toshi
That's why my parents use to work from 6_6
Papa work as a man, mama self no relent,
just for children to laid a good story
I wanna take my parents to the next level
Koju koti Gbogbo awon unstacles
Baba run am for me MiO ni muore je
I go shear your testimony for my next status euya
Them say make I wait for my time to come
But I no fit wait till thy kingdom come
So I buckle my shoe make I no go doll am
Ojowogan lato gbewe ni insta blogg
Na why I de pray for the instant blessings
Baba Omo emimimo pick my call
Jahh Elijah,. Eli jah jah jah Elijah, ................ uuuhh
Elijah jah jah jah Elijah
Me I want that money weh be pounds telly
I mean make money full for my zelle
Make them only they watch me for their home telly
Though me I know that I be trenches kid
But sebi Omo ajepako Shani fresh Wizkid
To make mama proud na my priority
I no come here to campaign for there politics
I don't wanna make them my last option
I know very soon wonma dadanmo
Course am going Higher and am not gone stop
Life fuck me up without no condom
Baba shomi lowo Omo adamo
Toun foju feni tiko felokon
Jahh Elijah,. Eli jah jah jah Elijah, ................ uuuhh
Elijah jah jah jah Elijah