It's your boy Pompay you already know
Say you are acting like a child Shey you no go grow up
Even if you eat grenade Shey you no go blow up
You dey try do show them say them no go show up
If you like turn green still you no go glow up (e eah Yeba)
Hear watin I talk I no dey grumble
Still haters open eye want me I crumble
They want make I choke they make I stumble
They push me I Summersault still I no go tumble
Haters get belle for evil but Oluwa miscarriage am
WRITERS
Erughe Paul, Ilegbedu Emmanuel, Iordyeh Moses Aondofa, Omigie Steven, Oso Sylvester