LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sad Romance

•

2023

capture my soul

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
On me, on me
On me, on me
Balance it on me, ooh
Can we love 'til the morning?
Morning, morning, ooh
Make we reduce all the fighting
Increase the loving, ooh, ooh

Fefe ne fefe
Your body dey wewe
I'm in love with you
I'm in love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go

Girl, you don capture my soul
Girl, you don capture my soul (capture my soul)

From the night 'til the morning
Yeah, you know e be you am wanting
'Cause you fine and you sexy
Nwa baby, do me gently
E'we no show me shege, no use me play
Dance to my Reggae
Are you ready?
Pack your bag make we fly go Paris
Answer, answer me o, mami
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abeg no killy somebody pikin for here
Oh, mami, only me wey fit handle you
Make my waist no dey confuse you
Abegi no killy somebody pikin for here

Fefe ne fefe
Your body dey we-we
I'm in love with you
I'm I'm love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go

Girl, you don capture my soul (capture my soul)
(Yeah, yeah, yeah)
Girl, you don capture my soul (capture my soul)

WRITERS

Bolatito Obisanya, Chukwuka Ekweani, Joseph Akinwale

PUBLISHERS

Lyrics © BMG Rights Management, Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Sad Romance

2023

01

you

CKay

02

mmadu

CKay

03

capture my soul

CKay, Joeboy

04

nwayi

CKay

05

leave me alone

CKay

06

you cheated, i cheated too

CKay

07

come close

Ayra Starr, CKay

08

WATAWI

Abidoza, CKay, Davido, Focalistic

09

NNEKA

CKay, Tekno

10

HALLELUJAH

Blaqbonez, CKay

11

soja

CKay

12

samson and delilah

CKay, Mayra Andrade

13

by now

CKay

14

Emiliana

CKay

15

lose you

CKay, Ronisia

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual

From This Artist