Uloma, I dey on my ten toe
I don tell you tire, make we dey like extra cool
Make we go back to the time
When this loving sheshe beere
You know I love you but I'm always on the road
Can't lie you put me in the mood
And I know you want am too
And I carry shoulder down for you
I don make my spanner loose
Omo I don make my spanner loose
I don carry shoulder down for you
Omo, your ringing tone no wan comot for my head
Never seen a girl so fine like in my life, I must confess
Omo, your ringing tone no wan comot for my head
No wan comot for my head, ah
Never seen a girl so fine like in my life, I must confess