LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Trench to Triumph

•

2022

Calvary Kid

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Calvary, call me Calvary Kid
Cos I fought so many wars (huhn huhn)
Been through many struggles (huhn huhn)
I stand strong, call me Calvary (call me Calvary kid)
Cos I fought so many wars (huhn huhn)
Stand through many storms (huhn huhn) on my own

Destiny, destiny you can't deny
Enemies attack my life, many nights I ask God why?
Enemies wan off my light, in the cold I'm melting ice
So so tears come out my eyes
But them get me down I no go lie
I lost my mind
Shoutout to the ones (wey dey for me)
In the trying times I love all of una
Prayer day and night jah jah relief the pain
And I kept going I no give up then my healing came

Calvary, call me Calvary Kid
Cos I fought so many wars (huhn huhn)
Been through many struggles (huhn huhn)
I stand strong, call me Calvary (call me Calvary kid)
Cos I fought so many wars (huhn huhn)
Stand through many storms (huhn huhn) on my own

Yeah ,I know got to walk alone on this lonely road
Gat to weather the storm, say my mama dey pray
My mama prayers don't lie
I dey give my days to jah (El Shaddai)
I be destiny's child can't you see
Anointing dey flow, the blessings dey flow
The oil dey flow
No dey ask me why physically I'm fit
Spiritually I'm fit (standing on my feet)
Everything legit, winner no fit quit

Calvary (glory glory) call me Calvary Kid
Cos I fought so many wars (huhn huhn)
Been through many struggles (huhn huhn)
I stand strong call me Calvary (glory) call me Calvary kid
Cos I fought so many wars (huhn huhn)
Stand through many storms (huhn huhn) on my own

WRITERS

Alexandre Uwaifo, Chibueze Charles Chukwu, Andre Vibez

PUBLISHERS

Lyrics © Universal Music Publishing Group, Warner Chappell Music, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Trench to Triumph

2022

01

Calvary Kid

Crayon

02

Trench Kid

Crayon, Oxlade

03

Ngozi

Ayra Starr, Crayon

04

Ijo (Laba Laba)

Crayon

05

Belle Full

Crayon, Kitzo, Victony

06

You vs You

Crayon, Magixx

07

Modupe

Crayon

08

The One (Chop Life)

Crayon, Yaba Buluku Boyz

09

Super Woman

Crayon

10

Adey

Crayon

11

L'Eko

Crayon

12

Wetin Go Be

Crayon

13

Good Day

Crayon

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual