Faster after when I give she want another one
Who's that baby on the side wey dey bada bop
Baby you know me I want another one
Baby you used to be the first to call me in the morning
I'm getting used to seeing your face when I'm daydreaming
Cause if you say make I jump me I go jump
If you say make I fly me I go fly
If you say make we fire fire fire fire pon them
And if you say make I run me I go run
If you say make we knack we go knack
If you wan make wе maya maya maya maya pon them
Sweet daddy sweet daddy oh
Sweet daddy sweet daddy oh
The way you touching me l like it ah ah
Sweet me die it too sweet
Na you l want forget Cassandra my shawty
You no go fit leave me for here
If you no answer than call bouncer
Cause l no go fit comot for here
You no go fit leave me for here
If you no answer than call bouncer
Cause l no go fit comot for here
Sweet daddy sweet daddy oh
Sweet daddy sweet daddy oh
And girl I'm on my knees for your case oh
And I go fight Chinese for your case oh
Girl you know you're my oxygen I'm feeling it too
And this feeling inside of me feels nothing but you
But you do me kpalanga do me bad
Make me feel like I no get life
Want to finish me for my ma
Oh you do me kpalanga do me bad
Make me feel like I no get life
Want to finish me for my pa
Want to finish me for my ma
Sweet daddy sweet daddy oh
Sweet daddy sweet daddy oh