I say who God bless make he bless another
Igbeyin eda ko ju ese mefa
Opo ti sun eyin mi bo le wa
Ta ti gba ope lati last December
Some don drop before they reach there bustop
So I they thank God say I no be victim
Me I just dey give them the rhythm
Mo so wan di fere mo je won
Mo gba ina mo sun wan mo je won
Mo gbe wan sare look at them on the run
Like a transformer mo gba na
Mo gba ina mo sun won mo je won
Omo wan kere gan won pe wa
Owoh poison leleyi ko shey la
Very soon you go see me for Coachella
All my guys in the hood dem dey para
Demo one time dem go faya
The mother fucker wey do yama yama
So much problem I still dey carry on yea eh I still dey carry on
As a bad man me I no dey envy another man blessing
No be dem say omo no be bragging
Omo o por o plenty oh my God
I swear down I can’t believe
See as people dey die for me
Them been dey downgrade me suddenly
Them wan dey claim my family
So the show now is trouble me
See as people dey die for me
I say who God bless make he bless another
Igbeyin eda ko ju ese mefa
Opo ti sun eyin mi bo le wa
Ta ti gba ope lati last December
Some don drop before they reach there bustop
So I they thank God say I no be victim
Me I just dey give them the rhythm
Mo so wan di fere mo je won
Mo gba ina mo sun wan mo je won
Mo gbe wan sare look at them on the run
Like a transformer mo gba na
Mo gba ina mo sun won mo je won
Omo wan kere gan won pe wa
Owoh poison leleyi ko shey la
Very soon you go see me for Coachella
All my guys in the hood dem dey para
Demo one time dem go faya
The mother fucker wey do yama yama