She’s feeling really naughty in the morning time (Morning time)
She tell me baby can you give me more I want
I told her whine am pon it on da floor
Do it for me just like that
Girl I like the way you body is going down
Make you slow down slow down (Slow down)
You know I love it when you tell me take your time
I want make you slow down slow down
Me I like, me I like, me I like bae
Me I like, me I like, me I love your waist
Me I like, me I like, me I like bae
Me I like bae, me I like your waist
Me I like, me I like, me I like bae
Me I like, me I like, me I love your waist
Me I like, me I like, me I like bae
Me I like bae, me I like your waist
That thing wey you put inside
Say you love the way my body’s going down
Make you slow down slow down (Slow down)
I love it when you tell me baby take your time
I want make you slow down slow it down
Me I like, me I like, me I like bae
Me I like, me I like, me I love your waist
Me I like, me I like, me I like bae
Me I like bae, me I like your waist
Make I see you go down down
Make I see you go down down
Make I see you go down down
Make I see you go down down
Make I see you go down down