TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURER BE YOUR NAME
TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURE BE THE SAME
MAKE-EE NO TEACH-EE ME AGAIN OH
AS SOON TEACHING FINISH YES, DA THING-EE IT GON DIE IT DEY-O
AS SOON TEACHING FINISH YES, DA THING-EE IT GON DIE IT DEY-OME AND YOU NO DEY FOR THE SAME-U CATEGORY
Let's get down, to the underground spiritual game
We all sing together, play music together in happiness
All you have to do is sing what I play on my horn
Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-ke, Ke-re-Ji-Ke-Ke
All the wahala, all the problems,
All the things, all the things they go do,
When the teacher, schoolboy and schoolgirl jam together
Who be government teacher? CU-ULTURE AND TRADITION
Who be government teacher? CU-ULTURE AND TRADITION
Cu-ulture and tradition CU-ULTURE AND TRADITION
Cu-ulture and tradition CU-ULTURE AND TRADITION
Now the problem side, of a teaching student-ee
I don pass pikin, I don pass school, university, se-fa pass
As I don start to work, na government I must se-fa pass
Engi-land, YES SIR/YES MAAM
Germany, YES SIR/YES MAAM
Na dem culture, YES SIR/YES MAAM
For der, YES SIR/YES MAAM
Be teacher, YES SIR/YES MAAM
For dem , YES SIR/YES MAAM
Go China , YES SIR/YES MAAM
Viet Nam, YES SIR/YES MAAM
Na dem culture, YES SIR/YES MAAM
For der, YES SIR/YES MAAM
Be teacher, YES SIR/YES MAAM
For dem, YES SIR/YES MAAM
Go Syria, YES SIR/YES MAAM
Na dem culture, YES SIR/YES MAAM
For der, YES SIR/YES MAAM
Be teacher, YES SIR/YES MAAM
For dem Let us face ourselves for Afrika
Na all the problems of this world
In we dey carry, for Afrika
WHICH ONE? (*after each line)
AUSTERITY (*after each line)
Who be our teacher na Oyinbo?
Who be our teacher na Oyinbo?
A na false, the first election
And the second election held in Nigeria
Na the second election na it was pass
Boba la nonsense, BOBA LA NONSENSE
Boba la nonsense, BOBA LA NONSENSE
He pass redeem, BOBA LA NONSENSE
He pass corruption, BOBA LA NONSENSE
Which kind election be dis? BOBA LA NONSENSE
People na go vote, BOBA LA NONSENSE
Dem come get big big numbers , BOBA LA NONSENSE
Thousands to thousands, BOBA LA NONSENSE
Millions to billions, BOBA LA NONSENSE
Which kind election be dis? BOBA LA NONSENSE
Boba la nonsense, BOBA LA NONSENSE
Na dem-o-cr-azy be the deal
Na dem-o-cr-azy be the deal
Who don teach us ee dem-o-cr-azy?
(Bo-ptch!) Oyinbo teach-ee us
(Yuh-ngh!) Oyinbo for Europe-oh
Oyinbo teach us many many things-ee
Many of dem things I don sing about-ee
Me I no gin copy Oyinbo style
Let us think say, Oyinbo no pass me
When Shagari finish him elections
Wey dem no tell am, say him make mistake-ee
Say this yo, no be democracy
Oyinbo dem no tell army self
Na for England-ee, I me no fit take over
I come think about this demo-crazy
Demonstration of craze, DEMO-CRAZY
Crazy demonstration, DEMO-CRAZY
If it no be craze, DEMO-CRAZY
Why for Afrika? DEMO-CRAZY
As time dey go, DEMO-CRAZY
Things just dey bad, DEMO-CRAZY
They bad more and more, DEMO-CRAZY
Poor man dey cry, DEMO-CRAZY
Rich man dey mess, DEMO-CRAZY
Demonstration of craze, DEMO-CRAZY
Crazy demonstration, DEMO-CRAZY
If good-u teacher teach-ee something
I suffer dem, Dey suffer dem
Dem dey say da teaching get meaning
Different different meaning
Different different kinds of meaning
That is the reason of my songThat is the conclude
The conclud-ee of my song I say,
I sing, I beg everyone to join my song
I say, I sing, I beg everyone to join my
I say, I sing, I beg everyone to join my
TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURER BE YOUR NAME
TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURE BE THE SAME
MAKE-EE NO TEACH-EE ME AGAIN OH
AS SOON TEACHING FINISH YES, DA THING-EE IT GON DIE IT DEY-O
AS SOON TEACHING FINISH YES, DA THING-EE IT GON DIE IT DEY-OME AND YOU NO DEY FOR THE SAME-U CATEGORY
Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-ke, Ke-re-Ji-Ke-Ke