LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Africa For Africa

•

2010

Dem Bobo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

WRITERS

Olufemi Anikulapo Kuti

PUBLISHERS

Lyrics © BMG Rights Management

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Africa For Africa

2010

01

Dem Bobo

Femi Kuti

02

Nobody Beg You

Femi Kuti

03

Politics In Africa

Femi Kuti

04

Bad Government

Femi Kuti

05

Can't Buy Me

Femi Kuti

06

Africa for Africa

Femi Kuti

07

Make We Remember

Femi Kuti

08

Obasanjo Don Play You Wayo

Femi Kuti

09

Boys Dey Hungry for Town

Femi Kuti

10

Now You See

Femi Kuti

11

No Blame Them

Femi Kuti

12

Yeparipa

Femi Kuti

13

E No Good

Femi Kuti

14

It Don't Mean

Femi Kuti

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual

From This Artist