LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Blessed

•

2014

Carolina

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh oh oh iye
He ye eh eh (Hum)
Anh anh ahh (Mr Flavour)
E yo yo o

I salute oh my baby Carolina (Carolina)
I gbadun your style oh my baby Carolina (Carolina)
The way wey she dey shake up her low waist
The way wey she dey shake up her backer
I'm ready to spend all my money
Just to get a taste of her waist oo
Carolinaa
Carolinaa
Carolinaa
Carolina

She too fine pass her friends oo Carolina (Carolina)
She make sense pass her friends oo Carolina (Carolina)
The way wey she dey shake up her low waist
The way wey shе dey shake up her backеr
I'm ready to spend all my money
Just to get a taste of her waist oo

Nakwa Carolina baby (Ifineme)
Oya whine am for me oo (Caro baby)
Nakwa Carolina baby (Ifineme)
Oya shake am for me oo (Caro baby)
Baby Carolina (Caro baby)
Carolina (Caro baby)
Baby Carolina (Caro baby)
Carolina (Caro baby)

The way wey she dey shake up her low waist
The way wey she dey shake up her low waist
The way she dey rolling her waist
She dey make me dey craze oo Carolina
The way wey she dey papapa dey go
The way wey she dey selense dey go
The way wey she dey whine am go down down low
Baby
The way wey she dey jejeje dey go
Dey want me to dey throw way
I'm ready to spend all my money
Just to get a taste of her waist oo

Nakwa Carolina baby (Ifineme)
Oya whine am for me oo (Caro baby)
Nakwa Carolina baby (Ifineme)
Oya shake am for me oo (Caro baby)
Baby Carolina (Caro baby)
Carolina (Ifineme)
Baby Carolina (Caro baby)
Carolina (Caro baby)

Caro bukwenemo ewo
Caro nwa oo
Caro bukwenemo ewo ewo
Anywhere I enter ewu chimo onefiam
Anywhere I go ewu chimo onefiam onefiam
Caro nwa onefiam onefiam onefiam
Onefiam onefiam onefiam
Caro nwa onefiam

Nakwa Carolina baby (Ifineme)
Oya whine am for me oo (Caro baby)
Nakwa Carolina baby (Ifineme)
Oya shake am for me oo (Caro baby)
Baby Carolina (Caro baby)
Carolina baby (Caro baby)
Baby Carolina (Caro baby)
My Carolina baby (Caro baby)

Nakwa Carolina baby (Ifineme)
Oya whine am for me oo (Caro baby)
Nakwa Carolina baby (Ifineme)
Oya shake am for me oo (Caro baby)
Baby Carolina (Caro baby)
Carolina (Caro baby)
Baby Carolina (Caro baby)
Carolina (Caro baby)

Carolina baby
Carolina baby
Carolina baby
Carolina baby
Carolina baby

Carolina je de wa

WRITERS

OKOLI CHINEDU IZUCHUKWU, SUNDAY GINIKACHUKWU NWEKE

PUBLISHERS

Lyrics © Payday Music Publishing, CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Blessed

2014

01

Baby Oku

Flavour

02

Ikwokrikwo

Flavour

03

Chinny Baby

Flavour

04

Skit By Waga G

Flavour

05

Shake

Flavour

06

To Be a Man

Flavour

07

Ada Ada (Ada Ada)

Flavour

08

Destiny

Flavour

09

Black Is Beautiful

Flavour

10

Skit By Waga,Oloye, Flavour

Flavour

11

Ifem N'eli

Flavour

12

Sweet Tomatoes

Flavour

13

I Don't Care

Flavour, Wizboy

14

Chewe Kwem

Flavour

15

Carolina

Flavour

16

Baby Oku

Flavour

17

Kwarikwa

Flavour

18

Beverly

Flavour

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None

From This Artist