LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

jennifer

•

2021

Jennifer

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You say you got me
But I know say you dey lie
With that looks in your eyes
Stop acting funny
Shey you no dey pick my call
I don call you ten times
Yeah I love you
Even when I know say you dey lie no oh oh
Yeah I miss you
Even when I know say you dey run no oh oh

Shey na because of Jennifer
Na she dey do the dirty dance o, Jennifer
Oh I am looking for that girl called Jennifer
Na she dey spoil your mind like a Lucifer
Eh hey eh Jennifer

Say I am looking for that girl called Jennifer
Na she dey do the dirty dance o, Jennifer
Oh I am looking for that girl called Jennifer

Forget that Jennifer
She be Casanova
She dey put sand sand for my garri o
Come rain come sun
I go love you better
But Jennifer dey lie
She just wants your money eh
Na she be karashika
and she go give you fever
If you look into her eyes
You go notice she’s a wizard
As you be fine Ronaldo
You dey cause wahala
Yeah another girl want you
Yeah another girl want you

Stop lying

Your lie go fit killy somebody
The way you do I no fit shout o
Your lie go fit killy somebody
Oh my God o


Stop lying
You know I love you my darling
The way you do I no fit shout o
Girl I go fit killy somebody
Oh my God o

Yeah I love you
Even when I know say you dey lie no oh oh
Yeah I miss you
Even when I know say you dey run no oh oh
Shey na because of Jennifer
Na she dey do the dirty dance o, Jennifer
Oh I am looking for that girl called Jennifer
Na she dey spoil your mind like a Lucifer
Eh hey eh Jennifer


Say I am looking for that girl called Jennifer
Na she dey do the dirty dance o, Jennifer
Oh I am looking for that girl called Jennifer
Eh hey eh

WRITERS

Guchi

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, SUNDAE SONGS LLC, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

jennifer

2021

01

Jennifer

Guchi

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion