Celebration celebration na
Jubilation jubilation na-na na-na
Wey we con do for our life we go dey alright oh
Won ma ro pe no she lotto
Won ma ro pe no she lotto
E go clear if you get patience
Clean heart I no like pretense
Omo na blessings wey dey my location (Location oh oh)
Badmind leave my circumfеrence
Dem go do dеm go yarn nonsense
I no send I dey for high vibrations oh
Won ma ro pe no she lotto
Won ma ro pe no she lotto
Celebration celebration na
Jubilation na na na na jubilation na na na na
Wey we con do for our life we go dey alright oh no no no
Jijo yen je kin mo pe o wa okay
No worry no worry my brother you know money go dey
Won ma ro pe no she lotto
Won ma ro pe no she lotto eh eh