If I give you love my head no correct
You say you get another man
The kind pain wey I feel that day me I no go fit talk again
Omoge no go do like this o
I no your friend no like might be
But you for know say this kind thing be real
When you see say I don dey with another person baby
When you see say I dey with another kele
Even if you call e no go connect
I no do again make you forget
Even if you call e no go connect
I no do again make you forget
Shebi you say you need some space
I give you six months of grace
That girl wey you see last night no go mind to take your place
I even let you know who be who
But if na game which kind level be this yo
When you see say I don dey with another kele baby
When you see sey I don dey with another kele
If I give you love my head no correct