Real life shit no Hannah Montana
Roll my J, go about my day
No brother like stress and I no like drama
When we in the club it's a champagne shower
Only see blessing, never see yawa
Can't understand there's a higher power
And we special yeah we nuh do normal no
Normally normally normally
Normally normally normally
Normally normally normally nor-mally
Normally normally normally
Normally normally normally yeah
Normally normally nor-mally whoa whoa whoa whoa
I say problem e no dey finish
Na why we dey burn trees dey shacky spirit
Remember when we no get say you wouldn't believe it
mehn I got a couple friends to confirm the lyrics
Normal normal, e go surely better
Nah dem be singing my songs like Yvonne Chaka Chaka
No more jaga jaga, Oluwa blessing my feet so I'm moving proper
Bo se jen sin nisi omo eru doba
If na right now mehn I go see you later
If e no be paper that be normal
Bo se jen sin nisi omo eru doba
If na right now omo I go see you later
If e no be paper that be normal
Physically I be like person wey drink Agbo
Spiritually my charges dey block off olosho
MODU go turn up any show (eh)
Anytime we pull up them go know
Their kele dey hustle for my bone
When I use it as a weapon (eh)
The thing dey be like say
When I been dey fire fire
MODU covered by the spirit
Joeboy settle for your glory
Before OLOKPA come here meet us (idiots)
Nobody go gree for their akpor
Real life shit no Hannah Montana
Roll my J, go about my day
No brother like stress and I don't like drama
When we in the club it's a champagne shower
Only see blessing, never see yawa
Can't understand there's a higher power
And we special yeah we nuh do normal no
Normally normally normally
Normally normally normally
Normally normally nor-mally
Normally normally normally
Normally normally normally yeah
Normally normally nor-mally whoa whoa whoa