LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

PERFECT

•

2026

PERFECT

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(Juls)

All I dey see be your bumbum eh
And I fit empty my account eh
I get gun for your bumshort eh
Na only you fit to enjoy me
Girl you dey sweet like jollof eh
And I go chop am wipe mouth oh
Make I no bite my fingers oh
Come make I tap your palm wine oh

Adoley no go lemme eh
Kaashimi lɛɛ magbo
This kele want scatter my head
For your sake I fit cross any border eh
I fit do anything wey go make you dey okay
Ŋmɛnɛ matso ŋmɛ

You got me in the mood
Sɛ nea woyɛ mame naane
Sɛ nea woyɛ mame naane
You got me in the mood
Sɛ nea woyɛ mame naane
Sɛ nea woyɛ mame naane

Ọrọbọ pẹlu lẹpa k'ọn ma jo
Ọrọbọ pẹlu lẹpa k'ọn ma jo
Ọmọge no whine me, ah ahn ah ahn
O n cho, o n cho
Your body fuego
Nyame fuego
Oh na na na na iko
Oh na na na na na na iko

Body bounce
Ọmọge, let your body bounce
Girl I really like all of your body tats
I don't give a fuck about your body count
Just show me that you got me, and I got you, ma ṣe worry ah

Yeah
Matter no fit cast
Yawa no fit gas
I dey for you now
I dey give you cash
Emi Animaṣahun
Alubarika
Ni mo n gbadura
Make I burst your aza o
I'll do anything if your body allow, ow, ow

Adoley no go lemme eh
Kaashimi lɛɛ magbo
This kele want scatter my head
For your sake I fit cross any border eh
I fit do anything wey go make you dey okay
Ŋmɛnɛ matso ŋmɛ

You got me in the mood
Sɛ nea woyɛ mame naane
Sɛ nea woyɛ mame naane
You got me in the mood
Sɛ nea woyɛ mame naane
Sɛ nea woyɛ mame naane

WRITERS

Julian Nicco-Annan, Oluwadamilola Aminu, Isaac Nii Yemo Odoi

PUBLISHERS

Lyrics © CAPASSO

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

PERFECT

2026

01

PERFECT

Juls, KOJO BLAK, Minz

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual

From This Artist