LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

METANOIA

•

2025

Ore Mi

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
See the people of God no go ever fall, at all
Jesus dey call on you
Make you lean on him
See there's so many great things he wants to do
Through you and he loves you too
He dey call on you
Make you lean on him

It doesn't matter what o ti se
Wetin you dey find?
Kilo fe?
He's more than capable, trustworthy and able to give you

Olorun mi eh
Olodunmare ni o
Ehe
Na you be the God wey e no dey ever pretend
God wey be the beginning and the end
God wey never fail
God wey always dey for me in time of need
Na you be ore mi yo
Yo, yo
Na you be ore mi yo
Yo, yo

See there's nothing I ever ask
Wey he no gimme
Many years done pass still he no leave me
Omo time done dey
Wey I go astray
But he always dey oh
From the mountain top
(From the mountain top)
To the valley low
(To the valley low)
I'll let everyone know
Of this great, great love that you show

It doesn't matter what (o ti se)
Wetin you dey find?
(Kilo fe?)
He's more than capable, trustworthy and able to give you

Olorun mi eh
Olodunmare ni o
Ehe
(Na you be the God wey e no dey ever pretend)
(God wey be the beginning and the end)
(God wey never fail) Oshey
(God wey always dey for me in time of need) oshe
(Na you be ore mi)
(Yo, yo)
(Na you be ore mi yo)
(Yo, yo)

WRITERS

Kendrick Obindah Michael

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

METANOIA

2025

01

Introducing The King

K3ndrick

02

Ore Mi

K3ndrick

03

Calvary

K3ndrick

04

It Wasn't Possible

K3ndrick

05

Nkosi Yami

K3ndrick

06

No Holiday (No Drums Version)

K3ndrick

07

I'm Ready

K3ndrick, Limoblaze

08

Hold On

K3ndrick

09

Hands Of God

K3ndrick

10

Passengers

K3ndrick

11

cccolades

K3ndrick

12

Awesome Wonder

K3ndrick

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion

From This Artist