LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

6040

•

2024

6040

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Bang
Banga
Uh uh dem go see something
To all the people wey dey sleep on me
Na you sabi who no dey see glory
I’m making money but I’m still hungry hungry
Oga leave story
I no panick jah cover me
To all the people wey Dey sleep on me
Very soon you go see glory glory

Jaiye lo full dripping cos
if you be no thinking I be no sleeping
Sare te BTC cos
Money don enter ka sha 6040
Lifestyle feeling pompous
Live life and I’m cautious
Ko gbo nkan nkan o
Go hard like a gun shot
Oro po mi o le so tan o
Tori mo stubborn o

Money money follow my way o
Plenty raba follow my way o
Owo to por mofe rale o
Make your blessings come my way
Lifestyle feeling pompous
Live life and I’m cautious
(Ko gbo nkan nkan o)
Go hard like a gun shot
Oro po mi o le so tan o
(Tori mo stubborn o)

Many times I no see nothing
Nevertheless I’m steady jonzing
No be today I don get street OT
I no dey dull so much bills on me on me
Oga leave story
I no panick jah cover me
To all the people wey dey sleep on me
Very soon you go see glory glory

Jaiye lo full dripping cos
if you be no thinking I be no sleeping
Sare te BTC cos
Money don enter ka sha 6040
Lifestyle feeling pompous
Live life and I’m cautious
Ko gbo nkan nkan o
Go hard like a gun shot
Oro po mi o le so tan o
Tori mo stubborn o

Money money follow my way o
Plenty raba follow my way o
Owo to por mofe rale o
Make your blessings come my way
Lifestyle feeling pompous
Live life and I’m cautious
(Ko gbo nkan nkan o)
Go hard like a gun shot
Oro po mi o le so tan o
(Tori mo stubborn o)

WRITERS

Emmanuel Oluwatosin Samuel

PUBLISHERS

Lyrics © EMPIRE PUBLISHING

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

6040

2024

01

6040

Kidd Carder

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence