This one na vibe you know
Messing with your mind you know
No be lie you know Shaba never lie you know
Paid the price you know got money on my mind
So whenever you see me boy do not waste time
I told my friends not to sleep on me
Told my day one niggas make them dey with me
Oluwa God na my light wey dey shine on me
Don’t test power many wey dey fly for me eh
Say they trynna guide me you wanna fight me
Money on my mind when I showed you my CV
I was on a ride when I showed you my vision
They wanna bite me say they trynna guide me
You wanna kill me money dey my mind
Tell your men dem to free me
Tell your men dem to free me they’re messing with the fire
Tell me why your man so lose
Lagos to South Africa paper on a regular
Y’all never gon quench my fire
I told my friends not to sleep on me
Told my day one niggas make them dey with me
Oluwa God na my light wey dey shine on me
Don’t test power many wey dey fly for me anh
Shaba be the man wey dey tell me where the money dey
Shaba be the one wey dey tell me where the money dey
Money on my mind when I showed you my CV
I was on a ride when I showed you my vision
Tell your men dem to free me
Tell your men dem to free me
They’re messing with the fire