LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

King of Love

•

2020

Hook

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mad oh
Yo

Moti hook e hook
(Hook e hook)
Ani moti hook e (Hook)
(Hook e hook)
Oya now

When we start to dey go
Money no go finish on hin own
All the guys dem dey call you dey bone
Come, don’t dull, okay

Two people collect money
One person spend the money
That one dey ask for money
Where the money dey

Moti hook e hook
(Hook e hook)
Ani moti hook e hook
(Hook e hook)

Moti hook e hook
(Hook e hook)
Ani moti hook e hook
(Hook e hook)

Anytime I see pesin I like
Manager go run the package
Pass the package to backstage
Move the package, full kit

I no dey like Ngozi
Ngozi go stay for a month
A day is enough for the wise
If e wise, e go come back again

Moti hook e hook
(Hook e hook)
Ani moti hook e hook
(Hook e hook)

Moti hook e hook
(Hook e hook)
Ani moti hook e hook
(Hook e hook)

Awon bi 37 lo wani gate
She’lo gbe gbedu won ni vado ti de
Vado bi three abi vado bi eight
Vado sha abi vado Bill Gate

Okay come for the dough and I come for the mula
Iyalaya baba werey ni corona
Okay search for the gbedu
Download the gbedu
Pay for the gbedu

Moti hook e hook
(Hook e hook)
Ani moti hook e hook
(Hook e hook)

Moti hook e hook
(Hook e hook)
Ani moti hook e hook
(Hook e hook)

Oh well as the real boy
You know I say make I bless my fans you know
Pill song
I love you guys
Thank you for your support

PUBLISHERS

Lyrics © EMPIRE PUBLISHING

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

King of Love

2020

01

Jaho

Kizz Daniel

02

Ada

Kizz Daniel

03

Boys Are Bad

Kizz Daniel

04

We Wan Comot

Kizz Daniel

05

Aii

Kizz Daniel

06

Pak 'n' Go

Kizz Daniel

07

Need Somebody

Kizz Daniel

08

Tempted To Steal

Kizz Daniel

09

Chek

Kizz Daniel

10

Yapa

Kizz Daniel

11

Fvck You

Kizz Daniel

12

One Day

Kizz Daniel

13

Find A Bae

Kizz Daniel

14

Padi

Kizz Daniel

15

Chana

Kizz Daniel

16

Pipa

Kizz Daniel

17

Hook

Kizz Daniel

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Gender identity and Sexual Orientation

From This Artist