LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Broken Souls

•

2024

Broken Souls

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Uh Le
Les âmes perdues peuvent trouver l'amour uh weii
Sold my soul long long uh ago to the brewery
E fi to be the reason why I go act unruly
I still don't know the man who's talking through me

Uh Lo
Uh Lo Lo

Nneka lock my soul she tie am put e for one iroko
My spirit enter all of the premises wey my soul no de follow
Na wetin dem tell me I record uh put e for my volo voloco uh ahn
Omi a do kele tuh
Uh Le

Save my soul
I can't make no sense of the words I speak no more

Make some more
Of anything you giving me
I need them more
I need them more

Na Śānti
Nai make I stay for corner
De say laqwata
On some trees
I no go fit e de light e
E don pass my power

No leviathan e fi harvest my soul
(When Nneka don lock am)
No need e for father to de try kabosh
(When Nneka don lock am)
Flesh e no go follow you die and go
Even when I'm talking to myself
I still don't know the man who's talking through me

Uh Lo
Uh Lo Lo

Nneka lock my soul she tie am put e for one iroko
My spirit enter all of the premises wey my soul no de follow
Na wetin dem tell me I record uh put e for my volo voloco uh ahn
Omi a do kele tuh
Uh Le

Save my soul
I can't make no sense of the words I speak no more

Make some more
Of anything you giving me
I need them more
I need them more

WRITERS

CHUMA NONSO NWOKIKE, OLUSENI PAUL OYINLOLA, TOBIAS JILG, LUIS WITKIEWITZ, MICHAEL WASHINGTON JR., SAMUEL ELOGHOSA BLESSED

PUBLISHERS

Lyrics © BMG Rights Management, Reservoir Media Management, Inc., Warner Chappell Music, Inc., Audiam, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Broken Souls

2024

01

Broken Souls

KTIZO, Tiimie