LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

REVIVAL

•

2026

Many People

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(?)
Ayy, ayy, ayy
Ayy, ayy, ayy, ayy, ayy
But you knew that
But you knew
Huh, sorry pussy

Tell me say I be the fantasy
Shawty say I be the fantasy to the pretty girls
Me took all the lesson me learn from my blessing
Chasing the money me nah lose a bitch (uh-huh)
Hallelujah confraternity
When the money dey speak in tongue me start to preach
My brother, make you no worry, put in the pressure (huh)
Nothing dey kpai anything wey kpai na whinsh

Uh, stubborn no dey look face (okay, look face)
When they say it took funds but it took grace (I swear)
Shit-talking, I expect nothing less
From a nigga who expects too much from his toothpaste (I swear, yeah, man)
Few innocent, many many two-faced
I have to be the definition, boys out here too vague (too vague)
Why you so bitter over good taste? (Why?)
Real balling, no dey play with 2K (I swear, no play)

Aimọye
Aimọye
Everybody join but dem still no reach (no reach)
Aimọye
Aimọye
Dem talk say the wicked no dey see no peace

Ask me if it's hard to be the GOAT and the black sheep
Even harder being the cash cow still attracts beef
O mọ pe mo ti yatọ real leather, no khaki
Na the mindset wey dey keep a man happy

Aimọye (yeah)
Aimọye (yeah)
Aimọye (yeah)
Aimọye
Aimọye many people wey dey there
But that one no concern me
Aimọye (yeah)
Aimọye (yeah)
Aimọye
Aimọye
Aimọye to people wey give up
But that one no concern me

Instantly for agenda
If you no wan match the vibe ọmọ that na red flag
Ọmọ body dey hot, nobody go tell me to cool temper
Year wey go end well make we dey know before December

Yo, what's my call time?
On any stage, I give my all (all)
Online, look at my now, look at before (check am)
When the whip skrrt, why do the skirts all hit the floor? (Why?)
Make a sound check before soundcheck, then spread the love (yeah)
'Til they switch like NEPA to gen
Keeping enemies close is how they get mistaken for friends
All these industry bros wolves in sheep clothing playing dress-up again
I can't fall for the setup again (never)

Aimọye (yeah)
Aimọye (yeah)
Aimọye (yeah)
Aimọye
Aimọye many people wey dey there
But that one no concern me
Aimọye (yeah)
Aimọye (yeah)
Aimọye
Aimọye
Aimọye to people wey give up
But that one no concern me

I told them, bro
Aimọye (I told them, LADIPOE)
Aimọye (it's the revival, baby)
Aimọye (Ema Onigah, what you know? You see)
But that one no concern me
(?)
But you knew that
Aimọye to people wey give up (I'ma see for myself)
But that one no concern me

WRITERS

Oladipo Eso, Emmanuel Abobi Onigah, Agu Uchechukwu

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

REVIVAL

2026

01

Chosen

LADIPOE

02

Amazing (Freestyle)

LADIPOE

03

Clutch

LADIPOE, Teni

04

Many People

Ema Onigah, LADIPOE

05

Motho Waka

LADIPOE, Maglera Doe Boy

06

Compose

LADIPOE, taves

07

Friend Indeed

LADIPOE

08

Track 8

Ladipoe

09

Jó (Jo)

LADIPOE

10

One More Time

LADIPOE

11

Road Rage / Old Ways

Gonaboy, LADIPOE

12

Palm Trees (Interlude)

LADIPOE

13

Pull Up

Jastin Martin, LADIPOE

14

Track 14

Ladipoe

15

Track 15

Ladipoe

16

NBA

Ayo Maff, LADIPOE

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity

From This Artist