Something about your waist
Wey dey make me wan stagger I swear
Pierce me like sey na dagger
I no go lie Onome you bad
Take me to space and mars
Girl you set the dance floor on fire
And you last long you like a slow burner
And you so on point with no commas
Make me scream ye I'm singing like Burna
Girl you set the dance floor on fire
And you last long you like a slow burner
And you so on point with no commas
Make me scream ye I'm singing like Burna
Tin ba sope ko gbe soke ko komole omoge shey o ma sey be o
Oya shey bi mo shey fe o ye
Tin ba sope ko gbe soke ko komole omoge shey o ma sey be o
Oya shey bi mo shey fe o ye
Mo de ma sheybi o shey fe oo
Ah ah oya shebi mo shefe o haaa
Eh mo de ma shey bi o fe o ah ah
Make I spray you with pepper oh
Do me jejely I do you jeje oh ye
Living lavida Balling in Ibiza
Gbedu pon speakers oh make you tell the DJ to replay
Girl you set the dance floor on fire
And you last long you like a slow burner
And you so on point with no commas
Make me scream ye I'm singing like Burna
Girl you set the dance floor on fire
And you last long you like a slow burner
And you so on point with no commas
Make me scream ye I'm singing like Burna
Tin ba sope ko gbe soke ko komole omoge shey o ma sey be o
Oya shey bi mo shey fe o ye
Tin ba sope ko gbe soke ko komole omoge shey o ma sey be o
Oya shey bi mo shey fe o ye
Mo de ma sheybi o shey fe ah ah
Ah ah oya shebi mo shefe o haaa eh
Mo de ma shey bi o fe o ah ah