Pheelz Mr Producer oh oh oh oh oh
If I start to yan you how the thing dey go
And if you're feeling what I'm feeling in ma soul
I live the life of a star
But Imma keep on marching and go with the flow ha
Ha I remember then when I use to crave the fame
Dey happy like pikin wey dem buy new game
Only if I knew the price that I have to pay
That the people will forget we are still the same
And sometimes I am backstage
Feeling down cos I kinda had a bad day
And I still turn up when I climb stage
It's the life of a star what will I say
But the fans still wanna take a Selfie o
Most of y'all don't know what we go through
It's the life of a star what will I do
What will I do if I start to yan you
If I start to yan you how the thing dey go
And you're feeling what I'm feeling in ma soul
I live the life of a star
But Imma keep on marching and go with the flow ha
Omo no be joke oh oh oh oh oh
I no know say it takes a lot to be a star
Them go vex you for social network social network oo
Because you be star you no fit respond you no fit respond oo
Won ti gbagbe pe me self be human being oo
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I'm feeling in ma soul
I live the life of a star
Imma keep on marching and go with the flow ha
Omo no be joke oh oh oh oh oh oh
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I'm feeling in ma soul
I live the life of a star
Imma keep on marching and go with the flow