Pididengdengdengdengdeng pass me di lighter
Ah do you like big Wizy Mr shift ya panti
Ya know say then ah go give you planti
Yeah me know say people di call you aunty
But when ah rip it off girl you go call me uncle
Face me baybee love me like maybe
You be na one of a kind be my cherie
Kick man rampampam if ya play me
Baby girl you no di force it force it
Baby girl you fantastic almighty
And you know we gonna make a family
Baby boy you no di force it force it
Baby boy you fantastic almighty
And you know we gonna make a family
If ah come into you girl girl
Call me your number one call me your number one lover
Fait ca bien bien baby boy
I give you dirty whine dirty whine
If ah come into you girl girl
Call me your number one call me your number one lover
Fait ca bien bien baby boy
I give you dirty whine dirty whine
Moi je n’aime pas quand tu fais du bla bla bla
Kiti kiti kiti y’a y’a y’a
Baby boy yes ah know you be na faya ya
For you me ah go work work work work work
Baby you go take me go for your place
Bebe fait ça bien bien bien bien bien
Or may be ah go take you go for ma place
Baby girl you no di force it force it
Baby girl you fantastic almighty
And you know we gonna make a family
Baby boy you no di force it force it
Baby boy you fantastic almighty
And you know we gonna make a family
If ah come into you girl girl
Call me your number one call me your number one lover
Fait ca bien bien baby boy
I give you dirty whine dirty whine
If ah come into you girl girl
Call me your number one call me your number one lover
Fait ca bien bien baby boy
I give you dirty whine dirty whine