Mavin Don come back again oh
Looku looku look at me look at me ehnh
You suppose like what you see
Tell me why dem dey hate me
I be like food dem wan chop me
Tell me why dem they follow me
My bank account don turn dey orobo
All the fine girls don dey run come
Dey no dey waste time to shaky bum bum
Reeky fresh gan reeky tom tom
Fatty bum bum money don come
I don chop up no dey vex for me
Iya basi serve dem round two
Money dey worry me so I dey worry dem
Bad belle dem plenty for town eh oh
Gbeborun dem plenty for town eh oh
Oloshi dem plenty for here eh oh
Looku looku dem plenty for here
I never start dem dey feel my dehmo
Looku looku dem dem dey look me yimu
Make you no mind anything dem talk
Make you no mind anything dem yarn
Aproko go talk anytin they like
But na you get your life o
The more you look the less you see
No fall for gutter and you looking at me
You dey do your face like witchy witchy
Now you wan follow me come chop my money
As you see me I dey shine shine
My baby sef she dey shine shine
Money dey for my hand I go borrow dem
Bad belle full for ground no go follow dem
Everybody every body come closer o
Sarewa zo ma na bia ne ba
Because you wish me well oo well o
You must to follow me chop
Korede go from Naija to yankee looku looku
Over land over sea looku looku
Open doors I dey see looku looku
Di'Ja all the man dem una hearing me
All the girl dem una hearing me
Pepper don rest plenty Haji
Now we getting money oo plenty
Make dem fire burn all the enemies
Make dem fire burn all the enemies
Looku looku dem just dey follow me
Looku looku dem just dey follow me
Wetin concern you if na gala I chop oh eh
Everywhere I'm going people dem be scoping
Everywhere I'm sitting people dem be talking
Baby Tiwa chopping see the way she is looking
See the way she is dancing
Tell me why dem dey hate me
I be like food dem wan chop me
Tell me why dem dey follow me
Bad belle dem plenty for town eh oh
Gbeborun dem plenty for town eh oh
Oloshi dem plenty for here eh oh
Looku looku dem plenty for here