LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Kilometer II

•

2025

Kilogram

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Na Famous Pluto (cana' work)
Cana' work, cana' work
M-A-V-O
Backy work, wana-wana-wana
Kilo work, kilo work, cana' work
Cana' dey work
Gimme seven gram (gimme seven gram) kilogram

Roll up, roll up and smoke
Wake up, wake up and bake
Hotboxing, how I go dey if cana' no dey?
Your baby go dey, if money too dey
Na why I dey my IG, stea-, stea-
For my street, I be burti
For my city, we be burti
For my Snap, she dey send her body for me, kilo
When I pull up, she tell me na Rick Owens dey your leg
Otilo be yen, know my swag on deck, no be lie
I want you, baby, what you saying, I won't lie
Kilolo, no be lie
I want you, baby, what you saying (M-A-V-O), I won't lie, kilolo

I dey whine, kilolo
Shey you dey see me like that?
Me I want your body, confirm am
Akpo nana, come and run am (for my head)
When I touch your bum-bum (K-Way)
Girl, you move like a goddess, girl, I want you for myself
Me I wanna give you cana' if you want, baby
Me I wanna give you backy if you want, baby

Cana' work, cana' work, cana' work
(Cana' dey work, work, work)
Backy work (backy work)
Backy work (backy work)
Backy work (backy dey work, work, work)
Cana' work (cana' work)
Cana' work (cana' work)
Cana' work (K-Way, cana' dey work, work, work)
Backy work (backy work)
Backy work (backy work)
Backy dey work

I need seven gram, make my head cool down
Plenty, plenty backy wey go full bullion van
I go dance if the cana' is large
She go shake her yansh if the money full the bag
Duffel bag, backy, na the skincare, e too sharp
Kilolo, pass me backy
I throw backflip make you know say e too mad
You no fit serve I dey backizzy, dey background
Paste the US hookup ad, me, I dey ready to bank, kilo

Are you high? (Kilolo)
Anytime shakara, you too high (napilo)
Kilolo, this back is it too high?
We go party, party, party, 'til we high, ehn?
Are you high? (Wowowo)
Are you high? (Kilolo)
Anytime shakara, you too high (napilo)
Kilolo, this back is it too high?
We go party, party, party, 'til we high, ehn?
Are you high?

WRITERS

Osahon Uzama, Oseremen Marvin

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music, Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Kilometer II

2025

01

Shooting Star

Mavo

02

Too Busy

Kashcoming, Mavo

03

Kilogram

Famous Pluto, Mavo

04

Shakabulizzy

Mavo

05

Escaladizzy

Mavo

06

Ilashizzy

Mavo

07

Escaladizzy II

Ayra Starr, Mavo, Shallipopi, Zlatan

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use