When I look into your eyes
I no know wetin I dey see wetin I dey see
As I dey look into your eyes
I no know wetin I dey see wetin I dey see baby
Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin

As I dey see you everyday pass my way
So any things that I wanna say
Many many things so many things
So many boys dem are dey your case today
Girl make you know say me no play
When I look into your eyes
I no know wetin I dey see wetin I dey see
As I dey look into your eyes
I no know wetin I dey see wetin I dey see baby
Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin
Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin
I just want to marry and I just want to carry you
Baby I'm loving that attitude
Spending late night in Malibu yeah
Don't those people hatering honey for us to be
May D ti gbe de ati Omo Baba Olowo
Girl I can go far and wide
When I look into your eyes
I no know wetin I dey see wetin I dey see
As I dey look into your eyes
I no know wetin I dey see wetin I dey see baby
Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin
Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin
You know say me no lie say me be champion
When I sing them are pay me in a million
You know say me no lie say me be champion
Very soon it's gonna turn into a billion
You know say me I get a lot of millions
Who God has bless no man can curse
Go down go down show up your stuffs
I'll be waiting waiting your love
When I look into your eyes
I no know wetin I dey see wetin I dey see
As i dey look into your eyes
I no know wetin I dey see wetin I dey see baby
Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin
Wetin wetin wetin wetin wetin wetin I dey see wetin
Mr May D it's Davido yeah
Baby you got to love it so fly