LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Funk On Sight - Reloaded

•

2004

My Life

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Wetin I go do
Wey go make them realize
Say I no be bad belle
Say I just Wan live my life
Shey nah when I knack my head
For kotar nah the them go realize
Say I just wan live my life
Them dey pressurize
Cos nah me Dey terrorize

OMO them no know say
Me I'm really very nice
Whatever you see
You know me I paid the price
Cnything I do
Them go wan Dey put their eyes

OMO make them let me live my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me live with
Steeze and cheese and ease
Cos it's my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me catch my cruise
Cnd do my things cos it's my life

It's my life
I Dey ball cos it's my life
I no Dey judge cos it's one life
I Dey soft cos it's my life
I no fit stop to live my life
On my grind cos it's my life
Make them let me live my life
Cos them no fit live my life
My life my life

I do my thing with coordination
Quality time for self reflection
For all the pain and castigation
I came through fire and turn to champion
See wetin I later become
See the hurdle me I face
See people wey think say I go stop
See the people wey them think say I go fall
See people wey been dey plan me before
But them no know say I me I no go give up
It's my life and and I'm living to the fullest
Feel the vibe and u know that I'm the coolest
Show my smile to the people wey dey too vex
Chase my grind i dey do am with my two legs
It's my life and I know
Grind for the dough
Gucci from head to toe
I let them know
I'm a vibe and I know
Cnd my shawty looking like tomatoes

OMO make them let me live my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me live with
Steeze and cheese and ease
Cos it's my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me catch my cruise
Cnd do my things cos it's my life

It's my life
I Dey ball cos it's my life
I no Dey judge cos it's one life
I Dey soft cos it's my life
I no fit stop to live my life
On my grind cos it's my life
Make them let me live my life
Cos them no fit live my life
My life my life

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Funk On Sight - Reloaded

2004

01

Funk On Sight Ntro

Dutch

02

Live N Watch Die (feat. Dutch & Nasty Nate)

Dutch

03

Blockmode (feat. Yukmouth)

Dutch

04

From Tha Haystack (feat. Smoov-E & Count Salaz)

Dutch

05

Smashin (feat. Stone Kold & Tito-B)

Dutch

06

Why Must I

Dutch

07

Keep It Gangsta (feat. Mc Eiht)

Dutch

08

Where We From (feat. Ammunition)

Dutch

09

Boom

Dutch

10

Mobaholics (feat. Mayhem & Tito-B)

Dutch

11

Step 2 This (feat. Mr. Kee & Dutch)

Dutch

12

Thug N Ya Life (feat. Harm)

Dutch

13

Interlude

Dutch

14

We Mobbin (feat. Speedy Loc, Tito-B & Lenyo Loc)

Dutch

15

Tha Ride

Dutch

16

Funk On Sight (Posse Version) [feat. Balance, Hypo Kru, Darkroom Familia, Life, YB, Duke Shiesty & Mr. Kee]

Dutch

17

My Life

Mr. Dutch

18

My Block

Dutch

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None