LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

The Evil Genius

•

2023

Legalize

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Aye ye
Aye ye o
Aye ye (Zagadat)
Aye ye

Na your love wey dey weak me
Na your love wey dey weak me
I don taya I'm fighting no more
All my life I've been searching
All my life I've been searching
Now I've found you
I'm searching no more

I don't wanna do no koro baby make we legalize
My whole world dey stop anytime you look into my eyes
Even if you don't know baby I go make you realize
I no go let you go baby na you be my wife

Baby give me your love (Aye ye)
All your love (Aye ye o)
I dey needy your love (Aye ye)
All your love (Aye ye)
Cause I can't get enough (Aye ye)
Enough of your love (Aye ye o)
Give me your love (Aye ye)
All your love (Aye ye)

Tell me what I for do
Odo you dey ginger me oya what's up with you (Yeah yeah)
Baby if e no be you yeah
I swear I no go do yeah yeah

I don't wanna do no koro baby make we legalize
My whole world dey stop anytime you look into my eyes
Even if you don't know baby I go make you realize (I make you realize)
I no go let you go baby na you be my wife

Baby give me your love (Aye ye)
All your love (Aye ye o)
I dey needy your love (Aye ye)
All your love (Aye ye)
Cause I can't get enough (Aye ye)
Enough of your love (Aye ye o)
Give me your love (Aye ye)
All your love (Aye ye zagadat)

Aye ye
Aye ye o
Aye ye (Zagadat)
Aye ye (Zagadat)
Aye ye (Zagadat)
Aye ye o (Zagadat)
Aye ye (Zagadat)
Aye ye (Zagadat)

WRITERS

Oluwatosin Ajibade, Chinonso Amadi, Emmanuel Nwosu, Michael Brun

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd., Warner Chappell Music, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

The Evil Genius

2023

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist