My baby I call you my baby oh
Iyawo I call you iyawo ehen
That ting wey you carry baby it's for me oh zaga dat
That ting in your tummy baby now my own oh
My baby I call you my baby oh
Iyawo I call you iyawo ehen
That ting wey you carry baby it's for me oh zaga dat
That ting in your tummy baby now my own oh
See I'll never deny o deny o deny ehen
I will only embrace o embrace o embrace
All the prayer wey we pray o baby o
Finally the prayer e has work o baby
As you get belly for me I am happy o I am happy o
As you get baby for me I am happy o I am happy o
As you get baby for me I dey smile o I dey smile o
Iyawo you get baby for me I dey smile o I dey smile o
Thank you for giving me my baby
Thank you for giving me my baby
Thank you for making me so happy
Thank you for giving me my baby
Thank you for making me so happy
Yeah ye eh yea ye oh yeah
As you get baby for me I am happy o I am happy o
As you get baby for me I am happy o I am happy o
As you born baby for me I dey smile o I dey smile o
Finally you born baby for me I dey smile o I dey smile o
Thank you for giving me my baby
Thank you for making me so happy
Thank you for making me so happy
Thank you for giving me my baby
Thank you for making me so happy
Thank you for making me so happy
You for see the way wey you
Again you for see the way wey you dey make me smile