Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Dem no wan make the boy go up
Don see many things spoilt
Rugged boy I no fit give up
Pastor Samu dey pray for church
Alfa too dey pray for mosque
Make the blessing no go comot
And like this me I no fit dull
Waoh oh oh ah fire, bring the Fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Lost many things along the line (ah)
I wish I fit tell baba God make he help me rewind
Carry my cross and I carry my cross
Nah my own nah my own palava
Mama fire me steady prayer
Try me Holy Ghost fire (fire fire fire)
That's why d boy no dey gazo
Out for the money me I stubborn
Give me my money ozizo, 'cause I get
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire