Yeah me know her me know her sixteen sixteen stop the cry men
Please please please beg her not to cry don't be sad alright
Na condition come make you wipe tear like this
You say your husband na him leave you
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit fit shake you nothing fit go fit break you
Na you talk say you no go put man before God
Na you talk say you no go put man before God oh
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with
Bom bobom okay bobom okay bobom bom
You talk say you be big man
Cause you fit raise your hand
Fit beat your pikin beat e own wife
Dey go church everyday oh
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
419 ayee-yee-yee-yee ole thief every time basket mouth ojoro hahn-hahn
But you know tell them sister how e be
When wind blow fowl nyash go open very very well oh
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with
Bom bobom bobom bobom bom
When was the last time you ever thank the Lord Almighty for your life when He made him
When was the last time you tell your wife say you love her
When was the last time you tell your son and daughter say you love them
As you know God no go give you anything you no go fit deal with He'll never give you anything you can't manage hehn
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong okayyyy
God no go give you anything you no go fit deal with
Heyyy kpikim okay kpikim to left kpikim to right
To the left okay to the right okay from the front okay to the side heyy to the front to the front to the left
And as I walk through the valley of the shadow of de-a-th
You will fe-e-e-ar no evil aye umm
For His Rod and His Staff are with you-u-u-u
You come this fa-a-a-r to sing your mystery
Aye aye aye aye dinda dindin dindin danda
Dinda dindin dindin danda
Dinda dindin dindin danda
Dinda dindin dindin danda
Dindin din danda dinda dindin dindin danda
Dinda dindin dindin danda
Dinda dindin dindin danda
Dinda he is spot fu-u-n-ky