LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Soul Is Heavy

•

2011

V.I.P.

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I see they torture me so
I see they break my heart
I see they do the thing wey you do me, they do me
I see they take rape my pride and dignity away
I see they make me dey suffer

You never tell me say you no know wetin you dey do me
You dey kill, you dey steal, you dey fight, dey betray, you dey lie, you dey kill
Dey make my pikin? dey suffer
You dey make poor man dey suffer head, suffer head
While the rich man dey
You never tell me say you no know wetin you dey do me

Vagabond in power
Yeah, Yeah

I see they torture me so
I see they break my heart
I see they do the thing wey you do me, they do me
I see they take rape my pride and dignity away
I see they make me dey swet soo
I see they make me dey suffer

You never tell me say you no know wetin you dey do me
You dey rape my heart
You dey take my soul away
You make pekinin suffer
You make africanian suffer
You make nigerian suffer
You make africanian suffer
Vagabond in power
Hey

You dat take
You dey rape my heart
You dey take my soul away
You make pekinin suffer
You make africanian suffer
You make nigerian suffer
You make africanian suffer
Vagabond in power

You dey rape my heart
Take (x5) my soul away
No, no, no, no, no, no eyes
No, no, no, no, no, no for broken promises
Your lies
Your misleading

Hey hey

PUBLISHERS

Lyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Soul Is Heavy

2011

01

Lucifer (No Doubt)

Nneka

02

Sleep

Ms. Dynamite, Nneka

03

My Home

Nneka

04

Shining Star

Nneka

05

Restless

Nneka

06

Don't Even Think

Nneka

07

J

Nneka

08

Stay

Nneka

09

Soul Is Heavy

Nneka

10

Do You Love Me Now

Nneka

11

Valley

Nneka

12

V.I.P.

Nneka

13

Camouflage

Nneka

14

God Knows Why

Black Thought, Bleak Thought, Nneka

15

Still I Rise

Mohammed, Nneka, Wura Samba

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist