You dey form for me baby (baby)
You dey sing to me baby (baby)
Ferragamo Boston (Boston)
Massachusetts bullshit (bullshit)
But you think say you go fit
I know no wetin you drink
E carry me go dey smoke Igbo
Because of your eyes (because of your eyes)
You go be my wife (you go be my wife)
No dey call my line (no dey call my line)
Cause I dey with you (cause I dey with you)
My life my wife (my wife)
Slowly (hmmm), slimy (hmmm), slide in (hmmm)
But you think say you go fit
I know no wetin you drink
E carry me go dey smoke Igbo
Because of your eyes (because of your eyes)