Ola Olakira Ola Olakira Ola Olakira Ola Olakira
And e be you that I wanting you that I wanting oh
Yeh omalicha nwanyeoma eh
And e be you that I wanting you that I wanting oh oh yeah
Come close no dey waste time
I wanna love you for a long time
Sisi shole wa you too bad too bad
Keep it on a low girl low body low body
I go really love girl no worry
Let me give you something toh bad eh
Omo shole wa you too set o
Na you be the one I wan marry
Ola Olakira Ola Olakira Ola Olakira
Na you dey make me catch cold ye ye
And I will do anything for you sexy
Make you no dey do ka ya ka ya
I'm gonna love you like I've never loved baibe
And I don't wanna lose your love
Olakira tell me I be liar
Girl I dey feel you butterflies when I see you
Got a ring on I will fish you let's make it offical
Se se Sha le wa you toh bad
Me I love your low body and I go give you love your low body
Uh ya your low body lemme give you something toh bad
Omo shole wa you too set o
Na you be the one I wan marry
Ola Olakira Ola Olakira Ola Olakira