LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sometimes

•

2021

Sometimes

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mm, yeah, yeah-yeah, yeah-yeah
Pardon mine if I dey meant
Uh-uh
They call me T.I Blaze
Yeah, oh, oh, oh

Every day, man I've been knocking
Every time, man have been working
Still grinding wan tire me
But I no fit quit hustle for maami

Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is different
Aimoye shenking but no loose guarding loru loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
'Cause I no wan suffer later
Na everytime I dey sad

Bashey n Shey dating, lanshey military
Excessive bombing kato ri maga, Ta gboriduro
So me I went faraway
Mummy mi n be nile o
They said I have gone astray
Nigba tori Jombo Timo wey
When no one to ginger me
I ginger myself
I woke myself then I said to myself
Boy Blaze remember what mama said
Sooner or later them go hear my cassette
For their radio all this fine girls dema redi o
Dem go dey call me baby o
Ogun leri eshi mari mariwo
So ema pariwo

Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is different
Aimoye shenking but no loose guarding loru lafin boshe
Why is life come hard?
And man no wan to do bad
'Cause I no wan suffer later
Na everytime I dey sad

Person wey no suffer no fit relate
Eni to shubu na shima diide
After sinning man pray for grace
Make another man no go take my place
Ah-ah-ah, man, I don't see many things
But I gats keep my things I keep my feelings
Small boy big big thinking's
Bawo nigun shey pari
Everytime no stressing
Day by day nah blessing
Day by day nah?
Man have been through lessons
Man have been through lessons
Man have been through a lot

Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is different
Aimoye shenking but no loose guarding loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
'Cause I no wan suffer later
Na everytime I dey sad

Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud
But Canadian loud

WRITERS

Akintunde Timileyin, Mudashiru Olajide

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Sometimes

2021

01

Sometimes

Olamide

From This Artist