People don dey ask me tire
But na you wey get the answer
And only you dey quench my fire
So tell me what’s the matter
E don tey wey I feel like this o
Na you dey my mind all day
And you know I gat that cheese
Girl I go take you far away
E don tey wey I feel like this o
Na you dey my mind all day
And I no go use you play lie lie
Girl I want to know what make you happy
And I want to know what makes you smile o baby
And the kind of girl I want to marry
And now I’ve been searching for a while o yeh
Girl I go give you good love
Good good loving good good loving
Girl I go give you good love
Good good good loving good good good loving
Girl I go give you good love
Good good good loving good good good loving
Girl I go give you good love
Good good good loving good good good loving
Girl you thief my heart o thief my heart o
E go be me and you baby till the end of time o till the end of time o
Girl I no go lie o you go be bride o
Girl I go make you mine o
E don tey wey I feel like this o
Na you dey my mind all day
And you know I gat that cheese o
Girl I go take you far away
E don tey wey I feel like this o
Na you dey my mind all day
And I no go use you play lie lie
Girl I want to know what makes you happy I want to know I want to know yeah
And I want to know what makes you smile o baby
You're the kind of girl I want to marry you are you are yeah
And now I’ve been searching for a while o
Girl I go give you good love
Good good loving good good loving
Girl I go give you good love
Good good good loving good good good loving
Girl I go give you good love
Good good good loving good good good loving
Girl I go give you good love
Good good good loving good good good loving hey