Am I still that special man
Don't know why your love is so much
Girl you be the type wey dem dey carry go church e
Everything go start dey blend between us
Why is this happening to me
You get me screaming oh no no no
Why e be say this loving no dey show
Cos the way wey you and I dey go
When I see you with another man
Am I still that special man
Am I still that special man
You're killing me small small
Tell me why you just dey push me to the wall
Cos everything done spoil e don spoil
Wanna be around you cos l
Let me be the one to make you smile everyday and night cos you know say
Have been screaming oh no no no
Why e be say this loving no dey show
Cos the way wey you and I dey go
When I see you with another man
Am I still that special man
Am I still that special man l
Wanna be around you cos l
Cannot do without you and l
Let me be the one to hold you tight
Never placed no one above you l
Let me be the one to make you smile Every day and night Cos you know say
When I see you with another man
Am I still that special man
Am I still that special man
Am I still that special man
WRITERS
PAUL OKOYE, PETER OKOYE, Peter Obumuneme Okoye, Paul Nonso Okoye