Me know you want me, mademoiselle
You got me speaking in français
Tu es parfaite, mami, je le savais
No too dey reason am, Onome
I don be prisoner for your cell
I don dey call you my ayanfe
Can't blame it on my Martell
Baby, wa je ka s'orokoro inna the corner, baby yo
Make you no go kill omolomo with your bumbum, o ti to
Baby, wa je ka s'orokoro inna the corner, baby yo
Make you no go kill someone, make you no go kill somebody oh
Make you whine dutty whine, my Fiona
I no know where you dey carry me go na
We dey fly cloud nine, Arizona
Make you whine dutty whine, my Fiona
Oya follow me fly Arizona
Oya make we live life Arizona, Arizona
Chocolate and caramel, girl you my type
Sare wole, make I coolu body and mind
Omo, gbe sumomi one time, yeh yeh
Girlie buss it down with energy, (eh)
Your body be like foreign currency, (eh)
Do me surprise when you balance it o
You want to kpai me for my mummy, eh eh
Baby, wa je ka s'orokoro inna the corner, baby yo
Make you no go kill omolomo with your bumbum, o ti to
Baby, wa je ka s'orokoro inna the corner, baby yo
Say make you no go kill someone, say make you no go kill someone
Make you whine dutty whine, my Fiona
I no know where you dey carry me go na
We dey fly cloud nine, Arizona
Make you whine dutty whine, my Fiona
Oya follow me fly Arizona
Oya make we live life Arizona, Arizona