LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Akonuche

•

2026

Akonuche

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ọmọ both fear and faith dey ask you to believe in wetin you no dey see
Na you go choose

I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me I go change chair
Wetin dem go talk, I don't care
God dey my side, I no fear

I go waka with akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (stubborn, stubborn, stubborn)
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come

Smart work, no be agidi (gidi)
Las Vegas, no be Lasgidi (Lasgidi)
This song sharp ko dizzy (dizzy)
If na useless waka, mó busy (mó Busy)
I don wicked now, ṣo ti ri n si? (So ri n si?)
Peoplе bad, na the reason (reason)
Sincе 2015 I've been singing (Agba singing)
You sef try if e easy (easy)
E go xup like dream when you sleep, I swear to God almighty
Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a GAC
Before I find wetin I see, my mouth no fit talk wetin I see
From this year talk to me nicely
Put him as the supremacy

Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn (stubborn, stubborn, stubborn)
Leave shame put for back like bumbum
From Lagidi to London, eehn
This year dem go know say we don come

WRITERS

Odugbose Caleb Olusegun

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Akonuche

2026

01

Akonuche

Priesst

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion

From This Artist