LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ru the World

•

2023

Jonzing Boy

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(Kukuruku)
So many people ask me how I dey do am Ibere?
But if I do anything dem go table am, oh
No try relax me, I no dey cool down ahanhanhan
Anybody try crape me I go disable am, oh

I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy
I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy
I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy
I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy

No whine me I dey try
Took over the game with only one eye
Anytime I drop demma break dem spine
I'll never go down always in my prime
Bloodclat, let this be the last time you mention my name
Or ever cross my line
Nigga I dey bone never always smiling
I no fit chop blow bro I'm always guiding

I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy
I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy
I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy
I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy

Guy, I dey warn you
If you near me you go chop bazoo
No dey yarn me dust my guy I dey warn you
I dey shine thirty-two, no go change my mood
And if your girl near me
Better know she go chop my bamboo
Hold your babe I dey try warn you
'Cause low key she don dey feel my moves

Make I explain to you
Make I break am down to you into two
I get many, many things to do
But I go try make time to speak to you, preach to you
I'm Gucci from head to toe
Cashout dollar or even crypto
And my girl got a sweet toto
Fine pass sikiratu sindodo, moshindobo

No whine me I dey try
Took over the game with only one eye
Anytime I drop demma break dem spine
I'll never go down always in my prime
Bloodclat, let this be the last time you mention my name
Or ever cross my line
Nigga I dey bone never always smiling
I no fit chop blow bro I'm always guiding

I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy
I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy
I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy
I am jonzing
Baby, I'm a jonzing boy (media innocence)
(Kukuruku)

WRITERS

Michael Adebayo, Stainlez BND

PUBLISHERS

Lyrics © BND NATION, Warner Chappell Music, Inc., EMPIRE PUBLISHING

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Ru the World

2023

01

Tour

Ruger

02

Ashana

Ruger

03

I Want Peace

Ruger

04

Blue

Ruger

05

Addiction

Ruger, Stefflon Don

06

Kristy

Ruger

07

All My Days

Ruger, Sauti Sol

08

Asiwaju

Ruger

09

Nine

Ruger

10

Likely

Govana, Ruger

11

BoyToy

Ruger

12

Dear Ex

JUGGLERZ, Ruger

13

Island Girl

Projexx, Ruger

14

Red Flags

Ruger

15

Jonzing Boy

Ruger

16

Bun Bun

JUGGLERZ, Ruger

17

Holy Ground

Ruger

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity

From This Artist