LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Protect Sarz at All Costs

•

2025

Body

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Every gyal want a wuk off a mi
Every gyal say they want piece of me
Every gyal want a wuk off a mi
All of di gyal dem a tape off for mi

Mami, mami, what's the level?
Me I just want to get to know you more
And I ain't no devil
You the gem that I've been searching for (uh, oh, uh)
Hopefully you go see say me I no joke, yeah
The way I feel about you girl, say nobody know, uh

Girl, your body top, I swear
Don't nobody do it like you, baby, yeah
Girl, you got me feeling blessed
I'ma make you feel good, you no go stress
Say na which kind thing be this?
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby, come and whine pon it
Whine pon it, oshey
Girl, your body top, I swear
Don't nobody do it like you, baby, yet
Girl, you got me feeling blessed
I'ma make you feel good, you no go stress
Say na which kind thing be this?
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby, come and whine pon it
Whine pon it, oshey

Say na you dey hot, every other day (day day)
I no wan beat around the bush, it doesn't pay (pay pay)
I'm here to stay, me I no go run away
Even if I japa, I go always come again
So rora mi, gbes'lo
Omoge, wa ba mi jo
This matter no be joke
Hopefully, you get the scope, oh na-na

Girl, your body top, I swear
Don't nobody do it like you, baby, yet
Girl, you got me feeling blessed
I'ma make you feel good, you no go stress
Say na which kind thing be this?
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby, come and whine pon it
Whine pon it, oshey

Girl, your body top, I swear
Don't nobody do it like you, baby, yeah
Girl, you got me feeling blessed
I'ma make you feel good, you no go stress
Say na which kind thing be this?
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby, come and whine pon it
Whine pon it, oshey
Girl, your body top, I swear
Don't nobody do it like you, baby, yeah
Girl, you got me feeling blessed
I'ma make you feel good, you no go stress
Say na which kind thing be this?
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby, come and whine pon it
Whine pon it, oshey

WRITERS

Osabuohien Osaretin, Dave Nunes, Joseph Akinfenwa-Donus

PUBLISHERS

Lyrics © Payday Music Publishing, Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Protect Sarz at All Costs

2025

01

Grateful

Ndlovu Youth Choir, Sarz, Wurld

02

Happiness

Asake, Gunna, Sarz

03

Getting Paid

Asake, Sarz, Skillibeng, Wizkid

04

Mademoiselle

ODUMODUBLVCK, Sarz, Shallipopi, Theodora, Zeina

05

BMF

Byron Messia, Fireboy DML, Sarz

06

Body

Joeboy, Sarz

07

In A Mustang

Qing Madi, Sarz

08

Nice n Slow

Sarz, WurlD

09

Loved Me Then

Lojay, Sarz

10

African Barbie

Libianca, Sarz, Teni

11

Up

Sarz, Victony

12

Billions

Lojay, Sarz

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion

From This Artist