Baby make you no Dey take time
You remind me of a girl That I used to know ..
Girl we can make time for play time For okay time
I’ll do anything for you I go let it show
And you know that e sure for you …
Baby girl make you no leave me
If you leave me girl I go die
Na you wey getti my heart
And you know that e sure for you
E go hurt my heart if you leave me
E go hurt my heart if you leave me
Girl it’s not the first time I’m falling you
Girl it’s not the first time I’m falling you
And you know that e sure for you
Baby girl make you no leave me
If you leave me girl I go die
Na you wey getti my heart
And you know that e sure for you