Its Kid Nature on the beat
Oh yeah, ooh yeah, ooh yea
cs I dey wake up early in the morning
Very strong after yawning
Make he dey bless my hustle oh Baba
See I no want depend on anyone
I want make money on my own
Make you dey bless my hustle oo Baba
Some people go slay, go fraud
But no want do all of the above ohh
Me my music is all I dey do
So bless me with hit upon hit
Others go depend on their men for their success oo
Make you dey bless my hustle oo Baba
We dey hustle for the paper uh huh
Mama no born me with pikin
No be money don't call me later
Hustle for the paper uh huh
Ino be money then call me later
Money is the root of evil
But poverty never go be option oo
Make money alone go be my portion
For the Range and the Benz oo
cll I need be the strenght
So make Baba God to add me some sense
For the Range and the Benz oo
cll I need be the strength
So make Baba God to add me some sense
Hustle for the paper uh huh
Ino be money then call me later
So when you see me talking about this money
Wetin my eyes don see my brother
When you see me talking about the size of cars
Wetin my eyes don see my brother
Cause suffer wey I don suffer
If them close all the gates
Cause suffer wey I don suffer
If them close all the gates
Thank God, I dey look like
Dem dey wan give me things I no go fix you
But Baba God put am, Ewurade bua me
We dey Hustle for the paper uh huh
Ino be money then call me later
Hustle for the paper uh huh
Ino be money then call me later