LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Dreams

•

2017

On a Low

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hey nobody baddest than
Ycee
DJ Spinall again
Top boy

So mi say
I'm in the club with the gyal
No dance no drink cuz you know we on a low
All the moves we dey make we just dey keep am on the low

I'm in the club with the gyal
No dance no drink cuz you know we on a low
Omo mehn we dey keep am on a low

Koleyemen everyday na holiday men
Babatise men balling hard till the AM eeh

Koleyemen everyday na holiday men
Babatise men balling hard till the AM eeh

One time dem dey feel me
And I gat gyalz in da back
Yea they see me men
See your gyal wan gimmi
And she don't wear bra when she see me

Omo mehn
You dey ball from time
Make your gyal wear back us up no lie
She a come with the wickedest whine
Spinnall turn it up one time
So mi say

Dem say man dem foem menday
Omo mehn mofedamilo
Listem mummy wale
Gbogbo won mofe jaiye
We dey chop life like tinny
Bad man repping tinny
You know where we all dey
So mi say

l'm in the club with the gyal
No dance no drink cuz you know we on a low
All the moves we dey make we just dey keep am on the low

I'm in the club with the gyal
No dance no drink cuz you know we on a low
Omo mehn we dey keep am on a low

Koleyemen everyday na holiday men
Babatise men balling hard till the AM eeh

Koleyemen everyday na holiday men
Babatise men balling hard till the AM eeh

Omo shey ko si
Shey ko si
Kilo ko si shey ko si
Omo shey ko si
Omo shey ko si
Kilo ko si shey ko si
The Cap music

DJ Spinall
Ycee baby
Top boy
Hey nobody baddest than

l'm in the club with the gyal
No dance no drink cuz you know we on a low
All the moves we dey make we just dey keep am on the low

I'm in the club with the gyal
No dance no drink cuz you know we on a low ladies
Omo mehn we dey keep am on a low

Koleyemen everyday na holiday men
Babatise men balling hard till the AM eeh

Koleyemen everyday na holiday men
Babatise men balling hard till the AM eeh

WRITERS

Daniel Otaniyen-uwa, Olumide Alejo, Sodamola Desmond

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd., Warner Chappell Music, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Dreams

2017

01

Thinking About You

Niniola, SPINALL

02

Lifetime

SPINALL, Wurld

03

On a Low

SPINALL, Ycee

04

Opoju

SPINALL, Wiz Kid

05

Don't Let Me Go

Simi, SPINALL

06

Calm Down

Mr Eazi, SPINALL

07

Hanky Panky (feat. Harry Song)

DJ Spinall

08

Olowo

Davido, SPINALL, Wande Coal

09

Buddy (feat. Reekado Banks)

DJ Spinall

10

Gimmie Luv (feat. Olamide)

DJ Spinall

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist