Ololade mi Asake (Tune in to the king of sound and blues)
Omo ologo ko ni s'ofo (S'ofo)
Gbogbo ishoro re ota nio ko (Nio ko)
Omo hicco opolo l'ofin gb'Eko (Gb'Eko)
Say who no like designer (Ahn ahn)
Abi you no go like to gapa (Ahn ahn)
You gats to sh'opetie (Here we go)
Palazzo jiggy gb'oja k'ole reason
No sleeping omo no dulling
Gba updating kia kia omo iya mi
Omolomo l'arin ota ni (One two three come on)
I no dey lie oh (I no fit lie oh)
You're not my type (Uhn uhn)
She say she like cucumber
She say she like the one wey long Anaconda
Two girls for my middle (Two girls)
Which one I go lock oh (Which one)
And as a bad boy I'm single (Opor oh)
Ekwesu (Yo romance party don dey start everybody don dey dance)
Ekwesu (Yo romance party don dey start everybody don dey dance)
Getting money is my hobby
Gbedu popping I dey para mio le lobby
As you can see for oversea
Them dey find Mr Money all over bi Ramoni
It's going kos'oshi olomi
B'owo Gucci Versace kode ni s'ewu
K'oma jogor k'ole yo bi feere Jesu (Here we go)
Palazzo jiggy gb'oja k'ole reason (Ahh)
No sleeping omo no dulling
Gba updating kia kia omo iya mi
Oju de ma t'awon ota mi (We're in the building)
Omolomo l'arin ota ni (One two three come on)
I no dey lie oh (I no fit lie oh)
You're not my type (Uhn uhn)
She say she like cucumber
She say she like the one wey long Anaconda
Two girls for my middle (Two girls)
Which one I go lock oh (Which one I go lock)
And as a bad boy I'm single (Opor oh)
Ekwesu (Yo romance party don dey start everybody don dey dance)
Ekwesu (Yo romance party don dey start everybody don dey dance)
Hey, oh (Bring that beat back)
Hey, oh (One two three come on)
Palazzo jiggy gb'oja k'ole reason
No sleeping omo no dulling
Gba updating kia kia omo iya mi
Omolomo l'arin ota ni (Tune in to the king of sound and blues)