You be the brush I be the paste
You be judge and I be case
Baby gone now are the days
That I be searching for a babe
You be my shoe,I be the lace
All other girls see dem be fake
No mind Wetin dem say o yeah
They want to come between us baby them go fail
Yawa de me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
Sweet potato if you leave me na gobe
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
Baby girl my eye dey on you
Even if they tell me na taboo
Baby girl my eye dey on you - on you
Na you I dey pursue ,pursue
Even if they tell me na taboo - taboo
No forget say money de for you - for you
Baby na you I dey value - value
Cos my body de for you - for you
I give anything that you wanting ooo
They want to come between us baby them go fail
Yawa dey me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
Sweet potato if you leave me na gobe
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey