LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

El-Chapo

•

2025

Lose My Mind

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Pick your poison ko nurse e
Nobody is an angel
What you posting go define you
Aje eyan one hundred
Kaso to dodo Omoye, e don enter market o
May I never watch a pocket

Koro bi rogbo, orogbo
I no dey overthink pelu jombo mi o
Pelu jombo mi o
Koro bi rogbo, orogbo
I don dey overthink pelu jombo mi o
Pelu jombo mi o
Pelu jombo mi o

Ah mama yeh mama
I don't wanna lose my mind
I just wanna drop lamba
E je k'on lo poga wa
Ah mama yeh mama
I don't wanna lose my mind
I just wanna drop lamba
E je k'on lo poga wa

Everyday mo n jama jama
Ojo kan maa hammer hammer
Ojo kan maa ra ile si Bahamas
Won ni kin rora gas
Emi de n fi'ishon gas
Emi den saw through pass
Omo meta po overnight, yah yah
Overnight, yah yah
Ma ti gate pa pa
I dey your gate Maria
I dey your gate Maria
O'to ojo meta ta ri ra
Eni bi mo oran laa carry am
Bad luck, I parry am

Koro bi rogbo, orogbo
I no dey overthink pelu jombo mi o
Pelu jombo mi o
Koro bi rogbo, orogbo
I no dey overthink pelu jombo ni o
Pelu jombo mi o
Pelu jombo mi o

Ah mama yeh mama
I don't wanna lose my mind
I just wanna drop lamba
E je k'on lo poga wa
Ah mama yeh mama
I don't wanna lose my mind
I just wanna drop lamba
E je k'on lo poga wa
Ah mama yeh mama
I don't wanna lose my mind
I just wanna drop lamba
E je k'on lo poga wa

WRITERS

Abiodun Akintunde

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

El-Chapo

2025

01

Lose My Mind

T.I BLAZE

02

Porsche

T.I Blaze

03

Nigga

T.I BLAZE

04

Feel Free

T.I Blaze

From This Artist