Tell me how you fit it in your mini skirt o
You don earn my respect o
Anything you want, tell me you go get o
I can be your man on the low
What we gotta do, nobody has to know
No be you talk say you go cover me with bla, bla, bla, bla, blanket o
I don dey wait your do, do, do, do, domot o

Na me go be your undercover
Give you good loving undercover
Na me go be your undercover
Na me go be your undercover
Give you good loving undercover
I want to be your undercover
No be you talk say you go cover me with bla, bla, bla, bla, blanket o
I don dey wait your do, do, do, do, domot o
No be you talk say you go cover me with bla, bla, bla, bla, blanket o
I don dey wait your do, do, do, do, domot o
Shey you dey see my signal?
Balance on it, e don dey long
And what I feel for you is strong
I want your loving on and on
I need your loving all night long